ADEBIMPE DE FACEBOOK GIRL



ADEBIMPE DE FACEBOOK GIRL......
Just as i was standing infront of the bank crying like someone who lost his dick, my fone rang.
I looked at the screen and it was a friend named Segun.
I do call him “Sege the guru” because is into blogging and ICT.
SEGE: Ogbeni how far? Ur number no dey waka since yesterday
ME: Sege how far?
SEGE: I dey o. Wetin do ur voice, u no dey sound normal my padi, u dey sound like life fowl wey dey inside hot water. wetin do u?
ME: I have been duped by a woman i luv so much.
SEGE: Say wetin? abeg pick a bike dey come Egbe(Segun's House) right now.
I stoppd a bike going to Egbe where segun lives.
After 8mins. I am at segun’s room entrance.
ME: ko ko ko
SEGE: Who be that, come in.
I entered, sat down, then without wasting time, I summarized the whole episode to Sege in 3minutes.
SEGE: “were ni e o” Omo porta ti lo agbari fun e, Ode ni e o.
ME: No be my fault, this babe fine die and get assets for front and back. I just so much love her.
SEGE: Ogbeni, you are the “baddest maga ever liveth”
ME: Thank u. Wetin i go come do now segun.
SEGE: No worry, we go arrange collect part or the whole of that 10K from her, u go still straff her free for the next 2days and u go discharge her without giving a kobo.
ME: Is that possible?, how i go do am now?
Just immediately, a message came in from Adebimpe which says “baby, i’m on my way back”.
I showed it to sege.
He laughed and said to me. “ogbeni, if u fall again this time, then u don break world maga record”.
He opened a bulk sms application on his phone, draft an Access Bank debit alert of 25k and send it to my line.
ME: What should i do with it?
SEGE: Show it to her wen u reach house, tell her say ATM Debit the whole 25K wey u wan give her and the money no come out of the machine, so u dey go the bank tomorrow to complain.
But if she no fit wait, tell her say u get person wey u fit collect the money from and then call me make i show.
We go dey write d script on whatsapp as u dey go.
But make sure u clear the whatsapp chats after o
I dashed out of segun’s house. I went home straight, on getting home, i met adebimpe sitting on the bed restless.
As i entered, she hugged me and gave me a kiss.
BIMPE: Baby, u look unhappy, what happend?
ME: *I brought out my fone and showed her the alert and then act the drama as directed by Segun”*
Bimpe wore a sad face.
BIMPE: What do we do now? This is 11 8am and i must get to PHC today.
ME: Ok relax, let me call a friend to borrow me 20k to give you, i will sort him when u are gone.
I picked up my phone and called segun to come.
Bimpe hugged and kissed me again and said “u are a darling”.
I asked of the surprise she promised earlier, she said i should wait till my friend leaves so that no one will disturb.
I replied “ok”.
Segun arrived at about 10mins later.
ME: Sege my guy. Pls i need ur help, my babe wan return to school today and ATM fucked up.
Abeg borrow me 20k till tomorrow.
SEGUN: lai lai. The 8k wey u borrow last time, u neva returm am and u wan collect another one?. I go give u the 20k only after u refund the previous 8K.
ME: Se na because of 8K u come dey disgrace me infront of my babe?. Abeg i go give u the two together.
SEGUN: lai lai, find means and give me the 8K first.
Then i turned to bimpe.
ME: Bimpe, pls do u have 8k with you, let me give this guy so that he can give me the 20K.
BIMPE: I dont have that amount, the only money on me is 5,500 and its a money that my friend gave me to buy weavon for her from lagos.
ME: Don’t worry, give me 5K out of it, since am giving you 20K in return, u can then sort your friend.
She gave me the 5k and i gave it to segun.
ME: Now wey i don give u 5k out of 8k, can u now help me?
SEGUN: Shey u know say u be akue?. If not because of ur pretty Girlfriend, i no go help u.
Let me go home and bring the money, I will be back in 10mins time.
Immediately after segun’s departure, she gave me the surprise.
We had a hot romance which led to one round of sweet sex.
3mins after that, segun called, i picked and put on loud speaker.
Me: sege how far?, where is the money now?
SEGUN: wahala don shele oo. As i dey come ur place the other time, i forget to lock my door, before I reach home, dem don carry my lappy and took all the 30k wey dey house.
ME: Eyah. So sorry oo. Abeg se u fit return that 5k, i go find means add to it give my babe?
SEGUN: U dey mad ni. **segun hung up the call. **
***********flash back******** *
Immediately after segun’s departure, bimpe looked into my eyes while she sat on the bed... she said.....

0 comments: